Na 0-2 e take finish on Saturday afternoon for the King’s Power Stadium with goals from Gabriel and Smith-Rowe but we no go ever forget the super save and man of the match performance by Ramsdale. The EPL don recognise …
Nobody dey give the coach [George Graham] and Arsenal class of 1990/91 the respect wey dem deserve for dat almost invincible season. Well, we wan change am with dis podcast. Dis team been go 38 games for the league losing …
October for the UK na Black History Month , to celebrate players of African and Caribbean descent wey don contribute to the success of the league, The English Premier League don draw list. Among the featured stars na our ve...
Abimbola Asimolowo na correct Arsenal fan since 2004 and him na one of the leading sports merchandise sellers for the country. Find out wetin TSG Arena dey all about, why him dey support Arsenal and which club fans dey buy …
Congratulations to Mikel Arteta [Manager Of The Month] and Bukayo Saka for the Kopa trophy 2021 nomination. October na Black History Month for the UK and the PL dey celebrate players of African and Caribbean descent including...
Welcome to the 2021/22 Season! Make de Football Gods favour us o, Ise! Inside this package… Power Intro - 0:00 Arteta press conference - 0:16 New Premier League Rules - 1:17 AFC Fan Token - 1:53 About Brentford … - …